high waist

Revision as of 18:19, 28 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English high and waist

Pronunciation

  • hàìwêst

Play

Noun

  • Why you dey reason sey highwaist na bad ting? No be im models dey find upandown now?  — (NSC_2021, Why do you think having long legs is a bad thing? Isn't that what models desire now?)

Translations

  • English: long legs