bar

Revision as of 13:55, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''bar'' ===Pronunciation=== * bâ <sm2>Pcm-ng-bar.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bar.m.ogg</sm2> ===Noun=== # money #:* {{ux|dv| I no g...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English bar

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. money
    • I no get bar, abeg run me small level make I use hold body.  — (NSC_2021, I don't have money, please give me some to manage.)
    • People no dey dash betterbar like dat. If you dey find better bar, no be five H or two H wey you fit use abeg take get, you go find work work.  — (NSC_2021, People don't just give money away recklessly. If you really want some money, not the five hundred or two hundred you can beg someone to give you, you'll look for a good job to do.)
  2. Place where people dey go dey drink.
    • Man wey like im wife no go dey bar for night.  — (NSC_2021, A man who likes his wife will not be at the bar at night.)

Synonym

money, bay, bar

Translation

  • English: A thousand currency units, bar