eke
Naija
Etymology
From: Naija ekelebe
Pronunciation
- éké
Noun
- uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Na so eke dem come carry am go o. — (Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)
- E Alhaji Musiliu Smith and wi contri number one eke, Mohammed Adamu plus other stakeholder dem. — (ja102__2310, _Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)
Related Forms
Synonyms
Translations
English: police