obodo
Naija
Etymology
From: Igbo obodo
Pronunciation
- òbòdò
Noun
- Anoder name wey de dey call oyibo people country.
- Im come back from obodo since last year. — (He been back from abroad since last year.)
- As Ozo finish school, na so he travel go obodo. — (After Ozo completed his education, he traveled to America.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: abroad, America