Difference between revisions of "419"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
# Person wey sabi take wayo chop people money. | # Person wey sabi take wayo chop people money. | ||
#:* {{ux|dv| Dat man na '''419''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}} | #:* {{ux|dv| Dat man na '''419''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}} | ||
− | #:* | + | #:* Someting wey person dey do dey use wayo chop people money. |
#:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}} | #:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}} | ||
Revision as of 12:49, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code
Pronunciation
fɔ:wɔnaɪn
Definition
Person wey sabi take wayo chop people money
Noun
- Person wey sabi take wayo chop people money.
- Dat man na '419. — (NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )
- Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
- 419 go hook you, guy go find correct work. — (NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)
Synonym
Translation
- English: Advanced-fee fraud