Difference between revisions of "419"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey sabi take wayo chop people money.
 
# Person wey sabi take wayo chop people money.
#:* {{ux|dv| Dat man na '''419''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}}
+
#:* {{ux|dv| Dat man na '''419'''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}}
 
# Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
 
# Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
 
#:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}}

Revision as of 13:16, 10 May 2021

Naija

Etymology

From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code

Pronunciation1

fɔ́:wɔ̄nàɪn

Pronunciation2

fɔ́:wānàɪn

Noun

  1. Person wey sabi take wayo chop people money.
    • Dat man na 419.  — (NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )
  2. Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
    • 419 go hook you, guy go find correct work.  — (NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)

Synonym

yahoo, yahoo yahoo

Translation

  • English: Advanced-fee fraud