Difference between revisions of "419"
(→Noun) |
|||
(22 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Na from di section for Nigerian Criminal code |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * fɔ́:wɔ̄náìn | |
+ | <sm2>Pcm-ng-419.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-419.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Person wey sabi take wayo chop people money. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dat man na '''419'''. |(That man is a fraudster. )}} |
− | + | # Someting wey person dey do wey be sey e dey use wayo chop people money. | |
+ | #:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}} | ||
+ | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | [[yahoo]], [[yahoo yahoo]] | |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: Advanced-fee fraud |
Latest revision as of 21:18, 6 February 2024
Naija
Etymology
From: Na from di section for Nigerian Criminal code
Pronunciation
- fɔ́:wɔ̄náìn
Noun
- Person wey sabi take wayo chop people money.
- Dat man na 419. — (That man is a fraudster. )
- Someting wey person dey do wey be sey e dey use wayo chop people money.
- 419 go hook you, guy go find correct work. — (Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)
Synonym
Translation
- English: Advanced-fee fraud