Difference between revisions of "419"

 
(15 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code
+
From: Na from di section for Nigerian Criminal code
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
:wɔnaɪn
+
* fɔ́:wɔ̄náìn
 
+
<sm2>Pcm-ng-419.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-419.m.ogg</sm2>
Person wey sabi take wayo chop people money
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*{{ux|dv|'''419''' no dey pay o, guy go find correct work.|(NSC_Odirin 2020, Advanced-fee fraud is not lucrative, please find a real job.)}}
+
# Person wey sabi take wayo chop people money.
 +
#:* {{ux|dv| Dat man na '''419'''. |(That man is a fraudster. )}}
 +
# Someting wey person dey do wey be sey e dey use wayo chop people money.
 +
#:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[yahoo]]
+
[[yahoo]], [[yahoo yahoo]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: Advanced-fee fraud
 
* English: Advanced-fee fraud

Latest revision as of 21:18, 6 February 2024

Naija

Etymology

From: Na from di section for Nigerian Criminal code

Pronunciation

  • fɔ́:wɔ̄náìn

Play Play

Noun

  1. Person wey sabi take wayo chop people money.
    • Dat man na 419.  — (That man is a fraudster. )
  2. Someting wey person dey do wey be sey e dey use wayo chop people money.
    • 419 go hook you, guy go find correct work.  — (Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)

Synonym

yahoo, yahoo yahoo

Translation

  • English: Advanced-fee fraud