Difference between revisions of "419"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * fɔ́: | + | * fɔ́:wɔ̄náìn |
<sm2>Pcm-ng-419.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-419.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-419.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-419.m.ogg</sm2> |
Revision as of 21:25, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code
Pronunciation
- fɔ́:wɔ̄náìn
Noun
- Person wey sabi take wayo chop people money.
- Dat man na 419. — (NSC_Abonyi_2021, That man is a fraudster. )
- Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
- 419 go hook you, guy go find correct work. — (NSC_Abonyi_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)
Synonym
Translation
- English: Advanced-fee fraud