419

Naija

Etymology

From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code

Pronunciation1

  • fɔ́:wɔ̄nàɪn

Play Play

Noun

  1. Person wey sabi take wayo chop people money.
    • Dat man na 419.  — (NSC_Abonyi_2021, That man is a fraudster. )
  2. Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
    • 419 go hook you, guy go find correct work.  — (NSC_Abonyi_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)

Synonym

yahoo, yahoo yahoo

Translation

  • English: Advanced-fee fraud