abi

(Redirected from Abi)

Naija

Etymology

From: Yoruba tabi meaning or

Pronunciation

  • àbî

Play Play

Conjunction

  1. Word wey dem dey use join two part of talktalk, wey be sey if e no be one, e go be di oder one.
    • Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.  — (Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )
    • Which levels make I run you? Coke abi fanta.  — (What should I get for you? Coke or Fanta.)
  2. Word wey dem dey use ask question make dem know if di talktalk be as dem tink am.
    • Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi?  — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)

Synonyms

Translations

  • English: or