aproko

(Redirected from Aproko)

Naija

Etymology

From urhobo:

Pronunciation

  • àpròkó

Play Play

Noun

  • Na make people or person dey gossip anoder person or people
  • You dey do aproko.  — (You are gossiping.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw_1324, _Gossip can be like pouring fuel on fire.)
  • Some people tink say na only women dey do aproko, but some kind men sabi do aproko pass women.  — (Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip