bone

(Redirected from Bone)

Naija

Etymology

From: English bone

Pronunciation

  • bôn

Play Play

Noun

  1. Di strong part inside person or animal bodi wey flesh cover.
    • Motor neurone disease dey affect person bone, for Hawing case, im no fit move im body at all, sotay na for wheelchair im dey permanent.  — (bbc__67997, Motor neurone disease affects someone's bone, in Hawing's case, he cannot move his body at all, so that he uses a wheelchair permanently.)
    • Dem nack 4.5 inches iron nail for the bone.  — (jw__37031, They drove 4.5 inches iron nail through the bone.)
  2. Inside person mind.
    • Di thing pain me reach my bone.  — (jw__10829, The thing hurt me to the recesses of my mind.)
    • Dat laugh wey e dey laugh no reach bone.  — (NSC_2022, His laughter is not genuine.)
  3. Matter wey difficult.
    • Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government how bone hook big oil men and Nigerian politicians for throat  — (bbc__86371, Good hospitals are some of the things Nigerians lack because of the bribery and corruption in government where it has become endemic in the lives of oil magnates and Nigerian politicians.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: bone


Verb

  1. Sey person tight face.
    • Woman wey know sey she, guy, woman wey know sey she no sabi cook, if you tell am sey she no sabi cook, she go ta~, she go just bone face comot from your side.  — (KAD_06_Cooking_DG__213, Woman who knows that she... guy, a woman who knows that she doesn't know how to cook, if you tell her that she doesn't know how to cook, she will ta... she will just frown her face and leave your side.)
  2. Sey person carry eye comot for person or someting wey e no like.
    • Di babe bone e boyfriend sake of sey di guy fall her hand carry her best friend.  — The babe ignored her boyfriend because he cheated on her by going out with her best friend.)
    • Bone any body wey dey talk anyhow.  — (Ignore any person who talks carelessly.)

Synonyms

Translations

  • English: to deadpan, to ignore