buka

(Redirected from Buka)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • búkà

Play Play

Noun

  • Local place wey people dey buy food.
  • I go chop for buka when I dey comot go work  — (I will eat at the restaurant when I go to work.)
  • Di buka don close  — (The buka has been closed.)

Synonyms

mamaput, bukateria, mami market

Translations

  • English: cheap restaurant