mamaput
Naija
Alternative forms
Etymology
From English mama and put
Pronunciation
- màmápût
Noun
- Local place wey de dey sell food.
- Na mamaput food dey cheap pass o. — (Local restaurant meals are the cheapest.)
- Moh we go mamaput. — (IBA_07_Na-Love_DG__295, Let's go to the local restaurant.)
- Mstchew I no dey like mamaput. — (IBA_07_Na-Love_DG__296, Mstchew, I don't like cheap restaurants.)
- I don chop for all di mama put wey dey dis area, even for di oder street sef. — ( I have eaten in all the local restaurants in this area, and even the ones in the other street.)
Synonyms
Translations
- English: cheap restaurant