correct

(Redirected from Correct)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English correct

Pronunciation

  • kɔ̀rɛ́t

Play Play

Adjective

  • As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
  • Check sey e correct.  — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
  • Na di correct thing to do.  — (It is the right thing to do.)
  • She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba.  — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
  • And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)

Synonyms

Translations

  • English: valid, right, good

Verb

  1. Sey de dey repair someting wey spoil.
    • David need person wey go help am correct wetin e do.  — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
  2. Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good.
    • E dey teach dem to correct wetin dem get for mind.  — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
    • How you take correct your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow.  — (jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)

Synonyms

Translations

  • English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone

Adverb

  • As someting make sense well or dey kampe.
  • If you do am correct as you suppose do am, e no get how e no go blow  — (NSC_2022, If you do it right as you should, nothing can stop it from becoming popular.)
  • You sef, reason am. As you no do am correct, make e come give you work again?  — (NSC_2022, You too, think about it. Since you did a bad job should he give you another job to do?)

Synonyms

Translations

  • English: conduct/something that is right/appropriate/ well