demo

(Redirected from Demo)

Naija

Etymology

From: English demonstrate

Pronunciation

  • dɛ́mɔ́

Play Play

Verb

  • Make person dey do gragra like sey e pass oder people
  • E just start dey demo for di palace.  — (He/she started acting up in the palace.)
  • Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem.  — (From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)

Synonyms

Translations

  • English: show off, to act up