robber
(Redirected from Robber)
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English robber
Pronunciation
- rɔ́bà
Noun
- Person wey dey collect wetin no be im own.
- You never see where robber come rob person finish go church go pray the next day, abi? — (Haven't you experienced a situation where after robbing, the criminal goes all pious the very next day?)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: robber