Difference between revisions of "abi"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* àbí
+
*àbî
 
<sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 51
 
* Frequency rank in NSC treebank: 237
 
* Frequency in raw corpus: 494
 
* Frequency rank in raw corpus: 651
 
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
# Na word wey person dey talk when di [[talktalk]] no dey sure.
+
# Word wey dem dey use join two part of [[talktalk]], wey be sey if e no be one, e go be di oder one.
#:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )}}
+
#:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )}}
# De dey use am join [[talktalk]] or ask question as di talk be.
+
#:* {{ux|dv| Which levels make I [[run]] you? Coke '''abi''' fanta. |(What should I get for you? Coke or Fanta.)}}
#:* {{Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? |(KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)}}
+
# Word wey dem dey use ask question make dem know if di [[talktalk]] be as dem tink am.
 +
#:* {{ux|dv| Her [[oga]] go leave all dose [[small small]] girls wey e dey follow, '''abi'''? |(KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 21:32, 6 February 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba tabi meaning or

Pronunciation

  • àbî

Play Play

Conjunction

  1. Word wey dem dey use join two part of talktalk, wey be sey if e no be one, e go be di oder one.
    • Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.  — (Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )
    • Which levels make I run you? Coke abi fanta.  — (What should I get for you? Coke or Fanta.)
  2. Word wey dem dey use ask question make dem know if di talktalk be as dem tink am.
    • Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi?  — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)

Synonyms

Translations

  • English: or