Difference between revisions of "abi"
(14 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *àbî |
<sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Conjunction=== | ||
+ | # Word wey dem dey use join two part of [[talktalk]], wey be sey if e no be one, e go be di oder one. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Which levels make I [[run]] you? Coke '''abi''' fanta. |(What should I get for you? Coke or Fanta.)}} | ||
+ | # Word wey dem dey use ask question make dem know if di [[talktalk]] be as dem tink am. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Her [[oga]] go leave all dose [[small small]] girls wey e dey follow, '''abi'''? |(KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[or]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''or'' | * English: ''or'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Latest revision as of 21:32, 6 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba tabi meaning or
Pronunciation
- àbî
Conjunction
- Word wey dem dey use join two part of talktalk, wey be sey if e no be one, e go be di oder one.
- Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o. — (Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )
- Which levels make I run you? Coke abi fanta. — (What should I get for you? Coke or Fanta.)
- Word wey dem dey use ask question make dem know if di talktalk be as dem tink am.
- Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)
Synonyms
Translations
- English: or