abolo

Revision as of 14:20, 22 October 2020 by 154.66.45.112 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

abólò

Definition

Head wey de barb reach ground

Noun

    • Na so so abolo Johnson dey barb.  — (NSC_Odirin 2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)
    • Anybodi wey dey barb abolo na bad guy.  — (NSC_Odirin 2020, Anyone who keeps a clean-shaved haircut is a bad guy.)

Synonym

gorimakpa, akpan

Translation

  • English: bald head