abolo
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
abólò
Definition
Head wey de barb reach ground
Noun
- Na so so abolo Johnson dey barb. — (NSC_Odirin 2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)
- Anybodi wey dey barb abolo na bad guy. — (NSC_Odirin 2020, Anyone who keeps a clean-shaved haircut is a bad guy.)
====Synonym====
Translation
- English: bald head