Difference between revisions of "action"

 
(15 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* áʃɔ́n
+
* áʃɔ̀n
 
<sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1928
 
* Frequency in raw corpus: 429
 
* Frequency rank in raw corpus: 734
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na di doings wey person get
+
#[[doings]] or [[ginger]] wey person get.
 
#:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}}
 
#:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}}
#:*{{ux|dv|Moh we know di '''action'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the steps.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}}  
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no shows odas good image of our kontri. |(bbc__1366, __no translation__)}}  
+
#Make person dey [[nack]].
#Na make person dey [[nack]]
+
#:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with dem wife. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}}
#:*{{ux|dv|Them talk say ogoro good for men wey wan get '''action''' wey dey play with them wife then. |(katakata__449, __no translation__)}}
+
# Make person do someting
#:*{{ux|dv|Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say '''action''' wey she see from di musician surprise her. |(bbc__64664, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Before person go help you, you go don show '''action''' sey you need di help. | (If you want to be helped, you have to first show  some drive.)}}
#:*{{ux|dv|SUNDAY AGHAEZE Nigeria President Muhammadu Buhari say im government no fit and no go allow talk talk and other '''action''' from people wey no dey responsible cause di separation of Nigeria. |(bbc__86471, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
====Antonyms====
+
* [[levels]]
====Translations====
 
* English: ''action''
 
 
 
===Verbs===
 
#
 
: {{ux|dv|Because if you dey say '''action''', maybe na '''action''' for di oda room o. |(NST_cleaned__19463, __no translation__)}}
 
 
 
====Antonyms====
 
 
====Translations====
 
====Translations====
*
+
* English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
:*{{ux|dv|Some Liam Neeson '''action''' film |(bbc__90902, __no translation__)}}
+
Na as someting take dey [[ginger]].
 +
:*{{ux|dv| Some women no too dey like '''action''' film like dat but if na love love film na dere you go see dem.  |(Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)}}
 
   
 
   
====Synonyms====
 
*
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''a violent act'', ''intercourse''
+
* English: ''a violent act''

Latest revision as of 18:33, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ̀n

Play Play

Noun

  1. doings or ginger wey person get.
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Di action of di Police no show odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
  2. Make person dey nack.
    • Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife.  — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
  3. Make person do someting
    • Before person go help you, you go don show action sey you need di help.  —  (If you want to be helped, you have to first show some drive.)

Synonyms

Translations

  • English: action, sexual performance, drive

Adjective

Na as someting take dey ginger.

  • Some women no too dey like action film like dat but if na love love film na dere you go see dem.  — (Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)

Translations

  • English: a violent act