Difference between revisions of "action"

 
(11 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* áʃɔ́n
+
* áʃɔ̀n
 
<sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1928
 
* Frequency in raw corpus: 429
 
* Frequency rank in raw corpus: 734
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na di doings or [[ginger]] wey person get.  
+
#[[doings]] or [[ginger]] wey person get.  
 
#:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}}
 
#:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}}
#:*{{ux|dv|Moh we know di '''action'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the steps.)}}
 
 
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}}  
 
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}}  
#:*{{ux|dv|Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say '''action''' wey she see from di musician surprise her. |(bbc__64664, Madam Chukwura, who co-starred with Yemi Alade, said was surprised by the action of the musician.)}}
+
#Make person dey [[nack]].
#Na make person dey [[nack]]
+
#:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with dem wife. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}}
#:*{{ux|dv|Them talk say [[ogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with them wife then. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}}
+
# Make person do someting
 +
#:* {{ux|dv| Before person go help you, you go don show '''action''' sey you need di help. | (If you want to be helped, you have to first show  some drive.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[levels]]
 
* [[levels]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''action''
+
* English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive''
 
 
===Verbs===
 
Sey person dey [[nack]]
 
:*{{ux|dv|Because if you dey say '''action''', maybe na '''action''' for di oda room o. |(NST_cleaned__19463, Perhaps, your saying ''action'', could be misinterpreted to mean go and have sex in the bedroom.)}}
 
====Synonyms====
 
* [[nack]], [[palash]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''to have sex''
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Na as someting take dey [[ginger]].
 
Na as someting take dey [[ginger]].
:*{{ux|dv|Some Liam Neeson '''action''' film. |(bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)}}
+
:*{{ux|dv| Some women no too dey like '''action''' film like dat but if na love love film na dere you go see dem. |(Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)}}
 
   
 
   
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a violent act''
 
* English: ''a violent act''

Latest revision as of 18:33, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ̀n

Play Play

Noun

  1. doings or ginger wey person get.
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Di action of di Police no show odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
  2. Make person dey nack.
    • Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife.  — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
  3. Make person do someting
    • Before person go help you, you go don show action sey you need di help.  —  (If you want to be helped, you have to first show some drive.)

Synonyms

Translations

  • English: action, sexual performance, drive

Adjective

Na as someting take dey ginger.

  • Some women no too dey like action film like dat but if na love love film na dere you go see dem.  — (Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)

Translations

  • English: a violent act