Difference between revisions of "action"
(5 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 13: | Line 13: | ||
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}} | #:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}} | ||
#Make person dey [[nack]]. | #Make person dey [[nack]]. | ||
− | #:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with | + | #:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with dem wife. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}} |
+ | # Make person do someting | ||
+ | #:* {{ux|dv| Before person go help you, you go don show '''action''' sey you need di help. | (If you want to be helped, you have to first show some drive.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[levels]] | * [[levels]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''action | + | * English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Na as someting take dey [[ginger]]. | Na as someting take dey [[ginger]]. | ||
− | :*{{ux|dv|Some | + | :*{{ux|dv| Some women no too dey like '''action''' film like dat but if na love love film na dere you go see dem. |(Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a violent act'' | * English: ''a violent act'' |
Latest revision as of 18:33, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ̀n
Noun
- doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Make person dey nack.
- Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
- Make person do someting
- Before person go help you, you go don show action sey you need di help. — (If you want to be helped, you have to first show some drive.)
Synonyms
Translations
- English: action, sexual performance, drive
Adjective
Na as someting take dey ginger.
- Some women no too dey like action film like dat but if na love love film na dere you go see dem. — (Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)
Translations
- English: a violent act