action

Revision as of 04:30, 28 February 2021 by 102.89.1.225 (talk) (→‎Adjective)

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ́n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1928
  • Frequency in raw corpus: 429
  • Frequency rank in raw corpus: 734


Noun

  1. Na di doings or ginger wey person get.
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Moh we know di action.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the steps.)
    • Di action of di Police no show odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
    • Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say action wey she see from di musician surprise her.  — (bbc__64664, Madam Chukwura, who co-starred with Yemi Alade, said was surprised by the action of the musician.)
  2. Na make person dey nack
    • Them talk say ogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then.  — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)

Synonyms

Translations

  • English: action

Verbs

Sey person dey nack

  • Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o.  — (NST_cleaned__19463, Perhaps, your saying action, could be misinterpreted to mean go and have sex in the bedroom.)

Synonyms

Translations

  • English: to have sex

Adjective

Na as someting take dey ginger.

  • Some Liam Neeson action film.  — (bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)

Translations

  • English: a violent act