action
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ́n
Noun
- doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Make person dey nack.
- Them talk say ogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
Synonyms
Translations
- English: action
Verbs
Sey person dey nack
- Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o. — (NST_cleaned__19463, Perhaps, your saying action, could be misinterpreted to mean go and have sex in the bedroom.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex
Adjective
Na as someting take dey ginger.
- Some Liam Neeson action film. — (bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)
Translations
- English: a violent act