Difference between revisions of "actor"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From | + | From: ''actor'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 19:34, 10 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: actor
Pronunciation
- átɔ̀
- aktɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 157
- Frequency rank in raw corpus: 1545
Definition
Person wey dey act film.
Noun
- person wey dey act film
- Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)
- Person wey be sey na im be di good person for film.
- De never tell you sey actor no dey die for film? — (NSC_Emeka_2020, Havent't you been told that the good guy in a movie never dies? )
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: actor