actress

Naija

Etymology

From: English actress

Pronunciation

átrês

Play Play

Noun

  • Woman wey dey act film.
  • Dat your pikin dey funny o, you go like make e be actress?  —  (NSC_2020, Your child is very funny, will you like her to be an actress?)
  • Tings don change now, many papa and mama no dey too dey para when deir pikin sey e want be actress.  — (Things have changed now, many parents don't get offended when their child says she wants to be an actress.)

Antonym

actor

Translation

English actress