actor

Naija

Alternative forms

Etymology

From: actor

Pronunciation

  • átɔ̀
  • aktɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 157
  • Frequency rank in raw corpus: 1545

Definition

Person wey dey act film.

Noun

  1. person wey dey act film
    Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series.  — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)
  2. Person wey be sey na im be di good person for film.
    De never tell you sey actor no dey die for film?  — (NSC_Emeka_2020, Havent't you been told that the good guy in a movie never dies? )


Synonyms

actress

Antonyms

boss

Translations

  • English: actor