release

Naija

Etymology

From: English release

Pronunciation

  • rìlîz

Play Play

Verb

  1. Make de free person wey dey catch put somewhere before.
    • E no good make dey release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey.  — (Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
  2. Make dem comot new ting.
    • When de go release dat new phone?  — (When will that new phone be released.)
    • No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never release di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting?  — (It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)
  3. Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
    • Man Drug dey wey dey help man make e no quick release.  — (There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)
    • Man we be hegoat fit no quick release if e dey fire.  — (Promiscuous men may not ejaculate easily.)

Synonyms

Translation

English: release, ejaculate