aka gum

Revision as of 15:54, 26 February 2021 by 129.205.113.220 (talk) (→‎POS)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo aka meaning hand and English gum

Pronunciation

  • âkágɔ̂m

Play Play

Noun

Na sey person no dey gree release money e pocket or hand

  • {ux|dv|Some women believe sey di men hand wey join Stingy Men Association of Naija na aka gum. |(NSC_Abonyi_2021, Some women are of the opinion that men who belong to the Stingy Men Association of Nigeria are plain miserly.)}}

Related forms

Synonym

Antonym

Translation