aka gum

Revision as of 15:54, 26 February 2021 by 129.205.113.220 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo aka meaning hand and English gum

Pronunciation

  • âkágɔ̂m

Play Play

Noun

Na sey person no dey gree release money e pocket or hand

  • Some women believe sey di men hand wey join Stingy Men Association of Naija na aka gum.  — (NSC_Abonyi_2021, Some women are of the opinion that men who belong to the Stingy Men Association of Nigeria are plain miserly.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation