aka gum

Revision as of 20:45, 13 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo aka meaning hand and English gum

Pronunciation

  • ákágɔ̂m

Play Play

Adjective

  • Sey person no dey gree release money from im pocket or hand.
  • Some women believe sey di men hand wey join Stingy Men Association of Naija na aka gum.  — (Some women are of the opinion that men who belong to the Stingy Men Association of Nigeria are plain miserly.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: stingy, miserly