Difference between revisions of "akata"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
[[Oyibo]] person wey papa papa come from Africa.
+
Oyibo person wey papa papa come from Africa.
 
:*{{ux|dv|Tolu be '''akata'''. |(Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)}}
 
:*{{ux|dv|Tolu be '''akata'''. |(Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)}}
  

Revision as of 18:59, 2 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba akata meaning wild cat

Pronunciation

  • àkátá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12088

Noun

Oyibo person wey papa papa come from Africa.

  • Tolu be akata.  — (Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)

Related Forms

akate

Synonyms

jandon

Translation

English: African-American

Adjective

Person or place wey dey obodo oyibo.

  1. Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen.  — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
    Goment say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practise democracy.  — (bbc__54535, The government is aware that foreign countries practicing democracy cannot interfere in Nigeria's democracy.)

Related forms

akate

Synonyms

obodo oyibo

Antonyms

Translations

  • English: an African-American