Difference between revisions of "alert"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#[[sms]] sey money don enter person account.
+
# Text message sey money don enter person account.
 
#:*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Abonyi_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}}
 
#:*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Abonyi_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}}
 
#Money  
 
#Money  

Revision as of 15:19, 9 August 2021

Naija

Etymology

From: English alert

Pronunciation

  • àlât

Play Play

Noun

  1. Text message sey money don enter person account.
    • Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert.  — (NSC_Abonyi_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
  2. Money
    • Na new month we dey and oga never still send alert.  — (NSC_Abonyi_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)

Synonyms

sms, message

Translations

  • English: Credit

Verb

Sey person hold e side strong.

  • Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.  — (NSC_Abonyi_2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)

Synonyms

gallant

Translation

  • English: to be vigilant