Difference between revisions of "alert"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Text message sey money don enter person account. | # Text message sey money don enter person account. | ||
− | #:*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |( | + | #:*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}} |
#Money | #Money | ||
− | #:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |( | + | #:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[sms]], [[message]] | [[sms]], [[message]] |
Revision as of 13:08, 20 April 2023
Naija
Etymology
From: English alert
Pronunciation
- àlât
Noun
- Text message sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
Sey person hold e side strong.
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (NSC_Abonyi_2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)
Synonyms
Translation
- English: to be vigilant