Difference between revisions of "alert"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronounciation=== ===Definition=== business wey person dey do and place wey de dey buy something place wey de dey buy something #:{{ux|dv|De go...")
 
 
(43 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''alert''
  
===Pronounciation===
+
===Pronunciation===
 +
*àlât
 +
<sm2>Pcm-ng-alert.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-alert.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
# Text message sey money don enter person account.
 +
#:*{{ux|dv|Di part wey I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}}
 +
#Money
 +
#:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}}
 +
====Synonyms====
 +
[[sms]], [[message]]
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''Credit''
  
===Definition===
 
business wey person dey do and place wey de dey buy something
 
place wey de dey buy something
 
#:{{ux|dv|De go go one '''market'''. |(aNSC_ 2020, They would go to this market}}
 
 
===Verb===
 
===Verb===
kolo: no definition -- Definition in Naija?
+
# Sey person hold im side strong.
# conj (frequency:2)
+
#:*{{ux|dv|Make papa and mama dey '''alert''' o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.|(Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)}}
#: {{ux|dv|If pesin take am too much, e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25892, __no translation__)}}
+
 
===Noun===
+
====Synonyms====
kolo: to be crazy -- Definition in Naija?
+
[[gallant]]
#  (frequency:Inf)
+
 
#: {{ux|dv|E don dey '''kolo''' o.|Egbokhare _2020, He/she has gone crazy. }}
+
====Translation====
#: {{ux|dv|and di place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey '''kolo'''; |(hildrights__1372, __no translation__)}}
+
* English: '' to be vigilant''
#: {{ux|dv|place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey '''kolo''';* as dem arrest pikin as e dey dis Act for dis part— |(hildrights__1108, __no translation__)}}
 

Latest revision as of 10:56, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English alert

Pronunciation

  • àlât

Play Play

Noun

  1. Text message sey money don enter person account.
    • Di part wey I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert.  — (My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
  2. Money
    • Na new month we dey and oga never still send alert.  — (It's a new month but our boss has not paid our salaries.)

Synonyms

sms, message

Translations

  • English: Credit

Verb

  1. Sey person hold im side strong.
    • Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.  — (Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)

Synonyms

gallant

Translation

  • English: to be vigilant