Difference between revisions of "alert"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
Sey person hold e side strong | Sey person hold e side strong | ||
:*{{ux|dv|Make papa and mama dey '''alert''' o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.|(NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)}} | :*{{ux|dv|Make papa and mama dey '''alert''' o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.|(NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[gallant]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: '' to be vigilant'' |
Revision as of 12:44, 10 November 2020
Naija
Etymology
From: English alert
Pronounciation
âlàt
Definition
Sms for person phone sey money don enter person account.
Noun
- Sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
Sey person hold e side strong
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)
Synonyms
Translation
- English: to be vigilant