Difference between revisions of "alert"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *àlât |
<sm2>Pcm-ng-alert.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-alert.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-alert.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-alert.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Text message sey money don enter person account. |
− | #:*{{ux|dv|Di part | + | #:*{{ux|dv|Di part wey I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}} |
#Money | #Money | ||
− | #:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |( | + | #:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[sms]], [[message]] | [[sms]], [[message]] | ||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Sey person hold | + | # Sey person hold im side strong. |
− | :*{{ux|dv|Make papa and mama dey '''alert''' o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.|( | + | #:*{{ux|dv|Make papa and mama dey '''alert''' o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.|(Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:56, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English alert
Pronunciation
- àlât
Noun
- Text message sey money don enter person account.
- Di part wey I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
- Sey person hold im side strong.
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)
Synonyms
Translation
- English: to be vigilant