Difference between revisions of "alert"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
From: English ''alert'' | From: English ''alert'' | ||
− | === | + | ===Pronunciation=== |
− | âlàt | + | *âlàt |
+ | <sm2>Pcm-ng-alert.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-alert.m.ogg</sm2> | ||
===Definition=== | ===Definition=== |
Revision as of 17:13, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English alert
Pronunciation
- âlàt
Definition
Sms for person phone sey money don enter person account.
Noun
sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
Sey person hold e side strong
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (NSC__Odirin 2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)
Synonyms
Translation
- English: to be vigilant