alert
Naija
Etymology
From: English alert
Pronunciation
- âlàt
Noun
sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Abonyi_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Abonyi_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Synonyms
Translations
- English: Credit
Verb
Sey person hold e side strong.
- Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin. — (NSC_Abonyi_2020, Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)
Synonyms
Translation
- English: to be vigilant