Difference between revisions of "aproko"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''urhobo''
+
From ''urhobo'':
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na make people or person dey gossip anoder person or people   
+
* Na make people or person dey gossip anoder person or people   
:* {{ux|dv|You dey do '''aproko'''. |(Egbokhare_2020. You are gossiping.)}}
+
:* {{ux|dv|You dey do '''aproko'''. |(You are gossiping.)}}
:* {{ux|dv|Amebo or '''aproko''' be like fuel wey dem add join fire |(jw_1324, _Gossip can incite crisis.)}}
+
:* {{ux|dv|Amebo or '''aproko''' be like fuel wey dem add join fire |(jw_1324, _Gossip can be like pouring fuel on fire.)}}
:* {{ux|dv|Some people tink say na only women dey do '''aproko''',  but some kain men sabi do  '''aproko''' pass women. |(NSC_Legbeti_2020. Some people think  only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)}}
+
:* {{ux|dv|Some people tink say na only women dey do '''aproko''',  but some [[kind]] men sabi do  '''aproko''' pass women. |(Some people think  only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[amebo]], [[tatafo]],[[gbeborun]]
+
* [[amebo]], [[tatafo]],[[gbeborun]], [[terfere]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''gossip''
 
* English: ''gossip''

Latest revision as of 11:47, 14 February 2024

Naija

Etymology

From urhobo:

Pronunciation

  • àpròkó

Play Play

Noun

  • Na make people or person dey gossip anoder person or people
  • You dey do aproko.  — (You are gossiping.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw_1324, _Gossip can be like pouring fuel on fire.)
  • Some people tink say na only women dey do aproko, but some kind men sabi do aproko pass women.  — (Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip