Difference between revisions of "area boy"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun (compound)===
 
===Noun (compound)===
Na person wey de sabi threaten person make e [[obtain]] or [[collect]] anyting e want by force.  
+
*Person wey de sabi threaten person make e [[obtain]] or [[collect]] anyting e want by force.  
 
 
 
:*{{ux|dv|E be '''area boy'''. |(Egbokhare_2021, He is a tout.)}}
 
:*{{ux|dv|E be '''area boy'''. |(Egbokhare_2021, He is a tout.)}}
  

Revision as of 08:44, 18 July 2021

Naija

Etymology

From: English area and boy

Pronunciation

  • érijâ bɔî

Play Play

Noun (compound)

  • Person wey de sabi threaten person make e obtain or collect anyting e want by force.
  • E be area boy.  — (Egbokhare_2021, He is a tout.)

Related forms

area, area people

synonyms

agbero


Translations

  • English: a tout