area boy

Naija

Etymology

From: English area and boy

Pronunciation

  • érjà bɔ̀ì

Play Play

Noun (compound)

Na person wey de sabi threaten person make e obtain or collect anyting e want by force.

  • E be area boy.  — (Egbokhare_2021, He is a tout.)

Related forms

area

synonyms

agbero


Translations

  • English: a tout