area boy

Naija

Etymology

From: English area and boy

Pronunciation

  • érijâ bɔî

Play Play

Noun (compound)

  • Person wey de sabi threaten person make e obtain or collect anyting e want by force.
  • E be area boy.  — (Egbokhare_2021, He is a tout.)

Related forms

area, area people

synonyms

agbero


Translations

  • English: a tout