Naija
Etymology
From: English arrest
Pronunciation
Play
Play
Noun
Na sey police catch person put for cell or prison.
- Police people arrest di man wey dey kidnap people. — (NSC_Abonyi_2021, The police arrested the kidnapper.)
Synonym
Antonym
Translation