Difference between revisions of "asampete"

Line 19: Line 19:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
asamkpete: woman wey be sey e fine well well
+
# asampete: woman wey be sey e fine well well
 
#:{{ux|dv||Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}}
 
#:{{ux|dv||Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:50, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • asamkpete

Etymology

From : Igbo (For Igbo de dey also dey use ásá)

Pronunciation

  • ásámpɛ̀tɛ̀


Usage

dem dey use am for where de dey speak Igbo

Definition

woman wey be sey e fine well well

Noun

  1. asampete: woman wey be sey e fine well well
    '  — Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a gorgeous woman