asampete

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo asampete (Very beautiful lady)

Pronunciation

  • ásámpɛ̀tɛ̀


Adjective

  • Woman wey be sey e fine well well.
  • Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.  — (That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a gorgeous woman