Difference between revisions of "asampete"

Line 20: Line 20:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# asampete: woman wey be sey e fine well well
 
# asampete: woman wey be sey e fine well well
#:{{ux|dv||Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}}
+
#:{{ux|dv|Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[babe]], [[chikala]], [[bae]], [[omotoshan]], [[kele]]
 
* [[babe]], [[chikala]], [[bae]], [[omotoshan]], [[kele]]

Revision as of 11:50, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • asamkpete

Etymology

From : Igbo (For Igbo de dey also dey use ásá)

Pronunciation

  • ásámpɛ̀tɛ̀


Usage

dem dey use am for where de dey speak Igbo

Definition

woman wey be sey e fine well well

Noun

  1. asampete: woman wey be sey e fine well well
    Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.  — ( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a gorgeous woman